2Baba – Target You Ft. Syemca Mp3 Audio Download
Still basking the successful premiered “Warriors” album by the super star, 2Baba was this classic song titled “Target You” which features Syemca.
“Target You” is a new love song from the legendary singer, 2Face idibia which explains the reason why he has been targeting a particular girl.
Have a listen below and share!
Quotable Lyrics;
I no go lie I Dey see you too it all depends on what you want do no pretend make you just stay true as e Dey do me Naso e Dey do you I no go lie I Dey hala every day I wonder why you no Dey look my way abi e get something wey I never do abi you want make I summersault too abi e get another pattern wey I never know make you tell me make I do the needful life is too short baby report make you and me be our life support I don’t wanna be a faithful see I just wanna be a simple lover Naso the thing go e get why I Dey target you you different from the all of your crew e get way you Dey look me too and that’s why I Dey suspect you
I know you want for us to make I know you want know Wetin they my head see this love I want it changing and it will be peaceful too Oya kiakia baby make we link make Oju kokoro people no come Dey Dey snatch us I guarantee you I go always defend us as I go love you e go make people jealous I just want roll just me and you forget whatever them do you
abi you no go like to know
a peaceful chilling around my way
good good loving for you all the way
abi e get another pattern wey you want see make you tell me make I show you for free
ehen e get as you Dey do me
2Baba – Target You Ft. Syemca DOWNLOAD