Feladino link Up with Leke Lee alongside Otega on this masterpiece song titled “Ewe Away”
Listen Up!
DOWNLOAD: Feladino, Leke Lee, Otega – Ewe Away
LYRICS
Feladino Funwon je funwon je
Otega Pemin Leke Otega gan gan
Yewo No be say I Dey joke o yeah
Just because we dey blaze
We dey blaze the kpoli
Dem say we be bad boys o
say we no get future
Ewo awon omo komo
Just because we dey smoke
We dey smoke mariwa
dem say we be bad boys
Say we no get future awon omo komo
Dem fit talk wetin dem want o
Sebi na dem get their mouth o
All day long I want my blunt o
I wanna bother nobody
Dem fit talk wetin dem want o
Sebi na dem get their mouth o
All day long I want my blunt o
I wanna bother nobody
Ama never bother if you don’t bother me
Never gonna end up be what I don’t wanna be
I keep it so real timba la vitamin ni
Dem dey talk this and that
Oje hustle no relax
Sebi dem no send us before
Now dem dey call me baba
Ewe ewe ewe ewe
Pass me the loud make I smoke away
Away my sorrow
lagbara sati aoni borrow
Ewe ewe ewe ewe
Pass me the loud make I smoke away
Away my sorrow
lagba sati aoni borrow
Just because I dey blaze
I dey smoke kpoli
dem say I no get future
Demma call me bad boy
Demma call me bad boy
Just because I dey blaze
And i dey smoke Igbo
Dem say I no get future
Demma call me bad boy
Demma call me bad boy
Dem fit talk wetin dem want o
Sebi na dem get their mouth o
All day long I want my blunt o
I wanna bother nobody
Dem fit talk wetin dem want o
Sebi na dem get their mouth o
All day long I want my blunt o
I wanna bother nobody
Dem dey talk this and that
Oje hustle no relax
Sebi dem no send us before
Now dem dey call me baba
Dem dey talk this and that
Oje hustle no relax
Sebi dem no send us before
Now dem dey call me baba
Ewe ewe ewe ewe
Pass me the loud make I smoke away
Away my sorrow
lagba sati aoni borrow
Ewe ewe ewe ewe
Pass me the loud make I smoke away
Away my sorrow
lagbara sati aoni borrow
Just because we dey blaze
We dey blaze the kpoli
Dem say we be bad boys o
say we no get future
Ewo awon omo komo
Just because we dey smoke
We dey smoke mariwa
dem say we be bad boys
Say we no get future awon omo komo
Dem fit talk wetin dem want
Sebi na dem get their mouth
Se na me dem be doubt
Nisin tobari won gbefun
Dem fit talk wetin dem want
Sebi na dem get their mouth
Se na me dem be doubt
Nisin tobari won gbefun