Lyrics of 100 botuls by chech featuring soft and zlatan
(INTRO)
Chech Da producer
iBile Zlatan
Kapaichumarimarichopaco
How Are YOu Ayiiii
Ofe je sawawu
Soft bang bang bang bang
Kuronbe I cant fall
I cant come and kill myself
eheh ehe haha haha ahah
(PRE-HOOK)
Oya Chop Asun chop shawarma
100 bottles for cubana she no go put me for wahala
i swear this girl like too much palava
Chop Asun chop shawarma
100 bottles for cubana she no go put me for wahala
this her dumb ass she get palava
(HOOK)
100 milli for the Aza put ikebe down down down
plenty bottles must to pop put ikebe down down down
she want live la vida local put ikebe down down down
the money wey we get no dey finish o put ikebe down down down
(VERSE 1)
Ayiiii, wo this kind girl me i never see this kind girl she no
dey belleful e no get the kind money wey she dey reject
before you on your hotspot her wireless don connect
your matter don cast for town na money for hand back for cash
slay mama nobody dey follow you drag your crown
If you no like jargo you go like zlatan Nkwobi you chop
Gucci bag you want you want carry take away for you and your friends
you no sabi do do you no do dundundun you be sudoku
Nkwobi you chop Gucci bag you want you want carry take away for you
and your friends you no sabi do do you no do dundundun you be sudoku
(HOOK)
100 milli for the Aza put ikebe down down down
plenty bottles must to pop put ikebe down down down
she want live la vida local put ikebe down down down
the money wey we get no dey finish o put ikebe down down down
(OUTRO)
chech lo se beat
Soft bang bang bang
Dangote dango owo
Chop Asun chop shawarma
100 bottles for cubana she no go put me for wahala
i swear this girl like too much palava
Chop Asun chop shawarma
100 bottles for cubana she no go put me for wahala
Chech da producer
this her dumb ass she get palava